Senin, 05 September 2016

2BABA - Serious Tinz lyrics


 Produced by TEFA

 Feeling is always understanding
 It’s always exploding
 It’s always
 Ah okay
 You know as e dey be nah
 Caretake it again oo
 Tefa!!
 Because dem want to burst my brain oo
 Tefa make we tell them this thing
 No shaking

 This is how we gain oo
 This is not a game oo

 Serious tinz in life that we play with
 Nobody wan come, nobody wan gaining
 Serious tinz in life that we play with
 Nobody wan come, nobody wan gaining

 But every time, dem just dey complain about it
 Nobody want
 This is why I just want to dey shout it
 Shout it

 Serious tinz in life that we play with
 Nobody wan come, nobody wan gaining
 Serious tinz in life that we play with
 Nobody wan come, nobody wan gaining

 Hey maka Chukwu maka o ginin?
 I just dey use wetin my God gimme
 I just dey use am to dey telling my story
 Just dey tell them how I am making my money
 Ha la wa yi yeh
 Ha la wa yi yeh
 Ha la wa yi yeh
 Ha la wa yi yeh

 Take it like that
 Na so, okay
                     Suggest Corrections