Senin, 26 September 2016

SHATTA WALE - If I Collect lyrics

INTRO
 Ghana, ahh ah ahh
 Shatta Wale, ahh ah ahh
 Africa

 The system too hot oo
 One day we go make am
 My baby we go make am
 Trust in God oo hmmm

CHORUS
 If I collect, I go buy anything I want oo
 If I collect, I go spray money for club oo
 If I collect, I go buy house and cars oo
 If I collect, you go see seh I collect I collect

VERSE 1
 All correct sir
 I dey connect like connector
 Eh Shatta Wale adi only ghetto youth protector
 Mbaa ne mbaa kw3 bo
 Mba ne mba kane eshika
 Mugu epay, mugu epay kw3 m) me k3 nshika
 Dem seh I fall I rise
 I fall I fall, I rise I rise
 Two years wey I dey browse
 No friend dey come ma side

CHORUS
 If I collect, I go buy anything I want oo
 If I collect, I go spray money for club oo
 If I collect, I go buy house and cars oo
 If I collect, you go see seh I collect I collect

VERSE 2
 Ehh you go dey see me eeh
 You go dey watch me oo
 You go think seh eh
 This be magic oo
 But who Jah bless
 No one curse
 I be lion oo
 For this jungle oo
 If ebi music oo
 Den go back home
 If ebi yahooze
 Then leave me alone

CHORUS
 If I collect, I go buy anything I want oo
 If I collect, I go spray money for club oo
 If I collect, I go buy house and cars oo
 If I collect, you go see seh I collect I collect

BRIDGE
 Yorh
 I see you all my Adabraka boys
 I see you all my Nima boys
 I see you all my Zongo boys
 Shukura boys hey hey hey
 My Kasoa boys
 Game I see you
 Good Over Evil, Salty, herh KB, Pram, BardMan, Manaf
 Hahahaaa
 All my game boys, I sey

 One day we go make am
 My baby we go make am
 Trust in God oo hmmm

VERSE 3
 All correct sir
 I dey connect like connector
 Eh Shatta Wale adi only ghetto youth protector
 Mbaa ne mbaa kw3 bo
 Mba ne mba kane eshika
 Mugu epay, mugu epay kw3 m) me k3 nshika
 Dem seh I fall I rise
 I fall I fall, I rise I rise
 Two years wey I dey browse
 No friend dey come ma side

CHORUS
 If I collect, I go buy anything I want oo
 If I collect, I go spray money for club oo
 If I collect, I go buy house and cars oo
 If I collect, you go see seh I collect I collect
 You go see seh I collect I collect
 Watch me
 You go see seh I collect I collect
 Hahahaha
                     Suggest Corrections