Jumat, 30 September 2016

STONEBWOY - Problem lyrics

 Produced by BEATZDAKAY

INTRO
 Ah nuh nuh nuh nuh
 Ah nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
 Bhim!
 Ah nuh nuh nuh nuh

CHORUS
 I get money, I get more problem
 Many many call me, wetin make I come show them
 You get money, oyoo, you multiply problem
 Mini mini n)) nii, yaa bi ots3

 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am
 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am

VERSE 1
 You no get money you dey suffer
 Abuuboh koraa koraa
 E lef you alone and alpha
 You no get kpaa you no get shinkafa
 Wetin be di answer?
 I beg show me now make I prosper
 Say make I turn to dancer or bouncer?
 Say make I follow the driver conductor
 But now

CHORUS
 I get money, I get more problem
 Many many call me, wetin make I come show them
 You get money, oyoo, you multiply problem
 Mini mini n)) nii, yaa bi ots3

 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am
 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am

VERSE 2
 After di money come, enemy come
 Wholipa gal dem come
 Dem put on silicon, wan see me dun
 See me run outta vin combo
 But why demma feel like seh
 Me nuh next cash fi go fee self
 Pon di beach, natty ah deh cool my nerve
 And all type ah dutty badmind get serve
 Mama seh yeah
 Kwena oo, kwena oo, kwena oo, kwena oo
 Agbagba kpokpokpo
 Kwena oo, kwena oo, kwena oo, kwena oo
 Agbagba kpokpokpo

CHORUS
 I get money, I get more problem
 Many many call me, wetin make I come show them
 You get money, oyoo, you multiply problem
 Mini mini n)) nii, yaa bi ots3

 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am
 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am

VERSE 3
 Demma go send your people against you
 Dutty badmind insider
 The one wey go really help you
 Cuda never be an outsider
 Sober yourself on your movement
 Demma pree for your early retirement
 Demma hide and seek inna ya garment
 No matter what, demma back up dem judgement

 So wey me ago do
 Wey me ago say
 Watch dem fall like ah rain into the drain
 So we me ago do
 Awey me ago seh
 Jah know, bhim!

CHORUS
 I get money, I get more problem
 Many many call me, wetin make I come show them
 You get money, oyoo, you multiply problem
 Mini mini n)) nii, yaa bi ots3

 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am
 One man killer
 One man healer
 I be busy body oo everybody wan feel am
 One man killer
 One man healer
 Dem want to carry go
 Suma dem wanfi steal am

OUTRO
 Ah nuh nuh nuh nuh
 Ah nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
 Ah nuh nuh nuh nuh nuh
                     Suggest Corrections